Seun Kuti & Egypt 80

Na Dem (Single)
Sortie le 3 juin 2026
Label: Django Music
Nouveau single de Seun Kuti et son Egypt 80, cette fois ci accompagnés de Tom Morello, guitariste pistolero ultra engagé de Rage Against The Machine.
« Je tenais absolument à collaborer avec Tom Morello car il incarne l’expression ultime de la musique contestataire. Au-delà de tout genre musical, nous avons besoin d’artistes comme lui. Tout comme mon père l’a fait par le passé et comme je le fais aujourd’hui, nous devons transmettre des messages qui incitent les auditeurs à réfléchir », a déclaré Seun Kuti.

Ce morceau que Seun joue sur scène depuis des années n’avait jamais été enregistré, la production a été confiée à Femi Koleoso d’Ezra Collective.
Yeye politician
Wey dey constitute nuisance
Ori mi save me from the users
Humanity abusers
I no like nonsense
I no prostitute my conscience
Ori mi save me from the users
Humanity abusers

All this winch men wey dey politics
All this winch men wey be president
All this winch men wey be senators
Civil servants wey be governors
All this winch men wey be guy men
All this winch men wey be imam
All this winch men wey be reverend
Wey be bishop wey be pastor
All this winch men wey be zombie
All this winch men wey be police
All this winch men wey be soldier
Wey be customs wey dey border
All this winch men business men
All this winch men wey be oil men
All this winch men wey be trader wey be banker wey be lawyers
Save me from the winch men
Ori mi gbe mi, je n ye

J’abo l’owo awon obaluje, Ori mi gbe mi je n ye
All this winch men , with their winchy way. Dem go dey do like winch do
Dem winch left winch right winch me, winch you. Dem winch food winch light winch the old
winch the new, dem winch for house winch for road winch the day Dem winch the night
winch we school winch we crude winch we health winch we rent them winch we peace winch
we soul anything wey good dem winch
Save me from the winch men
Ori gbe mi je n yeJ’abo l’owo awon obaluje Ori mi Gbemi Je n ye.

A ma je’ju won
Chr je’ju won
I say chop them eye.As dem chop we peace we chop dem eye
As dem chop we joy we go chop dem eye
En concert le 2 juillet 2026 au Cabaret Sauvage